Armed Robber: Everybody Ur Hands UpMan: Ahhhhh! Plz Oga Armed Robber Money No Dey oArmed Robber: Who Ask 4 Ur Money? Abeg Go Do "Eba" Make Pesin Chop, Even If Na Old Soup Warm Am, Country Hardπππ
Post a Comment